Seyi Law enter Twitter dey yarn im plan to run for 2019 presidential election.
Naija Comedian,
ALETILE OLUWASEYITAN LAWRENCE aka
Seyi Law say power must change hand this coming 2019, as im yarn say im go contest for the highest seat for Nigeria.
As he be this one no be joke o, the guy serious, so come 2019 mek una Vote for Seyi Law for President. which Party im go dey self?
Read wetin im talk
"I am ALETILE OLUWASEYITAN LAWRENCE aka SEYILAW and I am running for the highest office in the land in 2019," he wrote on Instagram November 15, 2016.
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
Watch the trailer of Yewande Adekoya New Film wey feature Mercy Aigbe, Joke Muyiwa, Afeez Eniola “Iyawo Adedigba”Yewande Adekoya, nayim produce this ogbonge film, wey you need to watch, as she don set to release
Ex Big Brother Naija, house mate ThinTallTony react after after fan wish am plane Crash.Ex Big Brother Naija, house mate, Thin Tall Tony share picture of im self, as im board plane,
#BBNaija See the reasons wey T-Boss fans yarn, ontop why T-Boss go win the #BBNiaja2017Yes o, the last 5 contestant still dey the house, Efe, Bisola, T-Boss, Marvis and Debbie Rise, and
"my dad never wanted me to be an actor – he wanted me to be a lawyer.” Funke Akindele yarn40-year-old Actress, Funke Akindele-Bello AKA ‘Jenifa‘ don come out dey yarn tori ontop wetin she f
ConversionConversion EmoticonEmoticon