The former Presido of Nigeria Olusegun Obasanjo order for Made In Aba shoes.
Some weeks ago, Former presido
Olusegun Obasanjo Order for Made in Aba shoe. The Abia State Governor wey name na
Okezie Ikpeak, imself nayim carry the shoe waka go give ex presido for im house wey dey Ogun state for yesterday.
As the matter be
Obasanjo make the order through the Abia state governor for 2016
Tony Elumelu Entrepreneurship Forum inside Lagos.
Read wetin the Governor tell
Obasanjo as im dey give am the shoe.
"Sir, you made an order for made in Aba shoes through me when we met last in Lagos two weeks ago, I am here today to deliver the shoes to you sir. These shoes, including the one I am wearing are made by our people in Aba. We want you to wear them and tell others about them. As promoters of made in Aba products, we have taken it upon ourselves to promote made in Aba goods by wearing them and by telling others about them."
See Photos...
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
Wicked woman dump her new bone pikin inside pit latrine minute after she born am.Maria Chepterit, wey be fuel station attendant inside Kenya, don come out confess for one Kapenguri
Tears fall from our eyes after tori land say Nollywood actress, Remi Oshodi Surutu, fine daughter, Ayo, don die.Nollywood actress, Remi Oshodi Surutu, fine daughter, Ayo, don die, and years no fit stop to fall f
"I was nobody before 😩😩. I almost gave up" Bobrisky yarn im life tori.Nigerian male Barbie, wey be Bobrisky, brain turn go back, of im past years wey dem arrest am, for
Presido Buhari yarn say, im no go chuck mouth ontop senate wey reject Ibarhim Magu, until senate send am official letter, ontop the matter.The senate don been reject Ibrahim Magu, for december, dey con still reject am this second time. so
ConversionConversion EmoticonEmoticon