One Golden Pheasant don break internet for China as some Chinese people dey See some resemblance between the Bird hairstyle and Donald Trump hairstyle.
Dey share the picture of the bird all through China media for today 11th, after one Journalists wey come from Hangzhou area inside China post the bird online, con point out how the bird take resemble
Donald Trump.
Mr Gao wey get the bird tell
MailOnline say im dey surprise to hear the news, and say na now im dey see the resemblance between the bird and
Donald Trump.
Read wetin the man talk.
'I had not noticed the likeness in the past because I had not paid particular attention to the pheasant's hairstyle. 'But after Trump was elected President of America, I start seeing more pictures of him and I think the pheasant looks a little bit like him
See more Photos
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
"We go continue dey fight and gbege Corruption weather anybody like or not" actting EFCC Chairman Ibraham Magu.Acting Chairman of EFCC, wey be Ibrahim Magu, don cross im mind say, dem go continue dey fight and
Bill Gates, Warren Buffett, Mark Zuckerberg, & More come out for Forbes 2017 Billionaires ListMicrosoft Founder Bill Gates, don come first for the fourth time again for Forbes 2017 Billionaires
Video:Ground open, as crowd gather, to see Barack Obama wey waka for New York street.Yesterday, Ex-Presido of United States Barack Obama nayim dem see dey waka for New York street.
Ex-AIT Chairman, Raymond Dokpesi and former Labor party chairman, Dan Iwuanyanwu, don open new party, APDAFormer Chairman for AIT and chief for PDP, Raymond Dokpesi and former Labor party chairman, Dan Any
ConversionConversion EmoticonEmoticon