Laught can not kill me as this girl recreate Outfit of Naija and obodo celebs, con post like dem, she even recreate Presido Buhari LMAO.
This Instagram User wey name na
@mummyndioha, she get better sense to dey recreate outfits wey celebs wear and Post like dem.
She start to do some funny skirt for IG, before she graduate dey recreate celebs outfit. she don even recreat
Bobrisky,
Tiwa savage,
Rihanna,
Mercy Johnson even
Presido Buhari.
This her recreation don take over every where for social Media, i mean "Oti takeover"
Check out how she match ontop this outfit wey she recreate and the Posture
|
Mercy Johnson hmmmmmm |
|
Token Makinwa you yaff suffer |
|
omo this out fit of Rihannah eh, where this girl for get her skirt |
|
HMMM are you telling me say you yaff no depper life choir cap |
|
Ugu Oyoyo Kim |
|
Dey nearly resemble |
|
oya na wetin you ut for hip o |
|
Omo you don turn witch wey carry calabash |
|
all the small girls yaff get brea |
|
Comma carry your sister |
|
You for ask Bobrisky to give you cream |
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
ConversionConversion EmoticonEmoticon