Hmmmm this one happon this morning for Mile 2 junction inside lagos.
Container fall onto this woman as she won enter bike for road.
as the matter be the bike man escape but as she dey try to escape, the container fall ontop her legs.
people try to carry the container commot from her legs ,but the weight of the container eh.
So dey use cutlass cut the legs commot, but she later die as dem rush her dey go hospital.
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
Barbed wire kill thief as im try to jump fence inside Kogi state.Everyday for the thief, one day for the owner, na there God for catch this one.
One thief Die a
Just like Jesus and Lazarus, Apostle Suleman bring back dead pikin to life for Cameroon. As we dey talk, Apostle Suleman dey Cameroon for one ‘Help From Above’ programme.
Tori wey dey
Issa big thing as Aliko Dangote celebrate Sallah with im fellow billionaire.Oga kpatakpata for Dangote Group, Aliko Dangote celebrate Sallah with im fellow Billionaires, like
“Soon, my family will upload my funeral” SA lady yarn how her Naija Ex Husband dey beat her everytime.One South African-lady don come out for public, dey cry for help, after her Nigerian ex-husband, Mr
1 comments:
Click here for commentshmmm Na God dey help us ooo
ConversionConversion EmoticonEmoticon