Yesterday Peter and Paul Okoye turn 35 years, he never finish, dey buy multi million Naira Mansion for demself as gift.
Yes as
P square celebrate their birthday yesterday, the two twins no let matter rest, as dey buy demself Big Mansion.
Inside the mansion, he get private Cinema, big swimming pool, and plenty other things wey dey inside.
Nollywood actress
Omoni Oboli, dey with dem, so she share the video from inside the Mansion.
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
Body sweet Peter Okoye of psquare die, as footballer Samuel Eto’o branch im Mansion.Footballer, Samuel Eto’o, as we dey talk so dey inside Naija.
The footballer land Naija, con br
“My dogs eating better than some of y’all”. Davido brother Adewale Adeleke yarn.Singer Davido brother, Adewale Adeleke, don come out dey yarn say, im dog eat beta pass some o
Comedian I Go Die yarn im own after FG plan to ban Movies and Music video shoot outside Naija.FG wey plan to stop Naija Entertainment industry, say mek dem no art or shoot their video for outsi
See why Efe go Win the #BBNaija2017, as major celebs go die ontop im matter based on logistics.
Yes o, Major celebs inside Naija don show say dem go die ontop Efe matter. from AY to I Go Die, T
ConversionConversion EmoticonEmoticon