Presido Muhammadu Buhari go meet with the leaders for the Niger Delta region for Oct 31
The date wey dey first put na Oct 29 but dey con change the date cause 29th Oct na Saturday, so dey put the date for 31 oct
Minister of state Petroleum wey name Dr.Ibe Kachikwu say na 29th im been want until im fine out say 29th na staurday
read wetin im talk.
“It was actually a suggestion that the meeting could hold about that date, but having found out that 29 is a Saturday, you know it is not possible to drag the President for such a meeting on that day, the better day is Monday, October 31, so that is date.”
ConversionConversion EmoticonEmoticon