For one chat wey be say Peter Okoye get with Channels Television, Peter yan say, PSQUARE album dey on the work.
P-square wey nearly break up, but thank God sha, nothing like that shale cause their fans no let that one happon.
Their music wey dey just release #BankAlert dey scattter everywhere for obodo Naija.
for one chat wey be say peter get with Channels Television,
Peter yan say,
PSQUARE album dey on the work.
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
2Baba and im wife Annie Idibia don mark their 4th year wedding anniversary with words wey go melt your heart..Legend, Innocent Idibia aka 2baba enter im Instagram page this morning, con yarn sweet words to im
Fans para after DMW singer Mayorkun yarn say im rent full Cinema go watch “Banana Island Ghost” for Owerri.AS he be, DMW Singer, Mayorkun, don do something wey mek everi body dey talk for social media, afte
Body sweet Peter Okoye of psquare die, as footballer Samuel Eto’o branch im Mansion.Footballer, Samuel Eto’o, as we dey talk so dey inside Naija.
The footballer land Naija, con br
US Comedian Micheal Blackson, dey sue approko website, Theshaderoom.com for $130m for say dem release im sex clip.One US based Ghanaian comedian, wey name na Michael Blackson don sue one popular approko website, T
ConversionConversion EmoticonEmoticon