The Oil firm wey dey inside Naija don sack about 3,000 workers
President of the National Union of Petroleum and Natural Gas wey name na
Igwe Achese don come out dey say mek Government talk to these Oga at the top oo.
im tell
Reuters after won meeting wey the union get.
Read wetin him talk
"The government should call the multinationals to order. They are sacking and closing shop,"
"So we want government to act. That's why we have given a 21-day ultimatum,"
"We believe government would act. If they don't, when we get to the bridge, that is at the expiration of the ultimatum, we will cross it. I don't want to use the word 'strike' now."
Premium Times yan say Exxon Mobil, Chevron, Pan Ocean and Saipem dey among the firms wey sack oil workers.
low Crude oil price and the way militant dey scatter Nigerian oil well for inside Niger Delta, don nack the oil industry like say tomorrow no dey, as plenty foreign firms don sack better workers due to all this gbege.
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
FG don announce June 26 and 27 as public holiday to mark Eid-el-Fitr.The Federal Government don yarn say Monday, June 26 and Tuesday, June 27 go be Public Holiday as to
"I get mad when broke guys dm me" Davido baby mama Sophie Momodu yarn.Davido Baby Mama, wey be Sophie Momodu yarn say, she dey para anytime wey broke guys enter her DM,
Buhari: Read Presido full Easter yarn to Nigerians.President Muhammadu Buhari, don come out dey yarn about this ogbonge Easter jollification.
For
Court don tell EFCC say, mek dem carry the $38million, N23million and £27,000, wey dem see for one building, give Nigerian government. Federal High court, inside lagos, don tell EFCC say, mek dem carry the $38million, N23million and £
ConversionConversion EmoticonEmoticon