Serious Accident Shele, today as Container fall Ontop Danfo, wey kill plenty people
Dey say this one happon for Alakija bustop along Badagry Expressway lagos as Naija dey celebrate Ramadan fast.
Dey still say the driver wey carry the container dey drunk wen the accident happon.
im dey drive speed, and as im won dunged contour wey dey the road, the container con fall Ontop the bus wey carry passengers dey go mile 2.
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
Social media enter fire after this boy pose inside casket.Social media enter fire after this boy pose inside casket.
As he be, this picture don enter ev
Issa big thing as Aliko Dangote celebrate Sallah with im fellow billionaire.Oga kpatakpata for Dangote Group, Aliko Dangote celebrate Sallah with im fellow Billionaires, like
Man beat im wife wey carry belle to death, after im hear say she carry girl pikin.One human rights Lawyer, wey name na Emeka Ugwuonye, don yarn us wan tori wey dey make us dey cry,
See Photo: Lady yarn wetin her boyfriend do for her after she break her leg for serious accident.One lady, don yarn tori wey go melt your heart ontop how her fiance, stand gidigba for her side, wh
ConversionConversion EmoticonEmoticon