Oya na see Folarin Falana aka Falz TheBadGuy and OAP Tosyn
Singer
Falz share picture of how im be years ago befor now.. no be today im start to where eye glass, im swag still dey
Tosyn Buckno-Boyer nayin change, i no know for you o, but for me she change and she look smart self..
Dey share this befor and after for IG today
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
BlackFace blast 2 baba for whatsapp, call 2Baba Judas Iscariot.Blackface never tire to yab 2Baba, even after all the backlash and yab wey 2Baba fans dey give am.
Watch the trailer of Yewande Adekoya New Film wey feature Mercy Aigbe, Joke Muyiwa, Afeez Eniola “Iyawo Adedigba”Yewande Adekoya, nayim produce this ogbonge film, wey you need to watch, as she don set to release
#BBNaija2017 : Oya See why Efe put TBoss, Debie-Rise, Bassey and Bally for Eviction this Sunday.After Efe come out as Oga kpatakpata for the House, ontop the Big Brother Naija show, Biggie
US Comedian Micheal Blackson, dey sue approko website, Theshaderoom.com for $130m for say dem release im sex clip.One US based Ghanaian comedian, wey name na Michael Blackson don sue one popular approko website, T
ConversionConversion EmoticonEmoticon