Dey say wey gbege shele, you either tear race or you follow gbege.
Una know say the gbege wey dey shele for north especially Borno and Adamawa state na DIA, Nayim mek one priest for Yobe state for St James Catholic Cathedral Military base carry gun take celebrate mass, as Yobe self dey get BOKO HARAM gbege.
Omo we really need to protect our self o, even the bible talkam.
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
After 13years, 'Who wants to be a millionaire’ end sake of say dem no get sponsor again.After 13 years. Popular Nigerian TV show, wey be ‘Who Wants To Be A Millionaire’ don finally end fo
Photos:Ex-Husband butcher wife like cow meat after she run from the relationship inside Ghana.One Ghanaian lady nayim wey hear say, her ex husband, butcher like cow meat anyhow after she no gre
Barbed wire kill thief as im try to jump fence inside Kogi state.Everyday for the thief, one day for the owner, na there God for catch this one.
One thief Die a
Fathia Balogun, Toyin Aimakhu, Yomi Fabiyi and others show face for late Moji Olaiya memorial tribute.As e dey shelle, the memorial tribute to honour the late Nollywood actress, Moji Olaiya dey shelle
ConversionConversion EmoticonEmoticon