Dey honour RMD, Olu Jacobs, Joke Silva for 12th edition AMAA




Dey honour Nollywood actors Richard Mofe Damijo, Olu Jacobs and Joke Silva for the Africa Movie Academy Awards Wey happen for  Dr. Obi Wali Event Centre, Port-Harcourt, Rivers State on Saturday, June 11, 2016.

dey hornour this great people  the AMAA Lifetime Achievement Awards,wen Kenneth Okonkwo, Kenneth Nnebue and Zeb Ejiro and plenty odas dem win befor.

dey give Nollywood’s iconic couple, Olu Jacobs and Joke Silva  award too as tears won be fall comout from their eyes as Ghanainan actress, juliet ibrahim and senetor mark dey give dem their plaques.

 AMMA organisers honour actor and former Delta State commissioner, Richard Mofe Damijo for him  contribution to the African motion pictures.
as him recieve the award, RMD dedicate the honour to youths and new born pikins for inside Niger Delta.



Previous
Next Post »

Featured Video