Actor Fred Amata, yesterday night june 25th arm robber gbege am. dey even carry him moto.
According to him friend wey name na
Matthias Obahiagbon Him enter facebook say,
Fred dey come back from one business dinner, wey him go as him represent the Guild of Nigeria,Cause nayim be the president.
As body don weakam, him con say mek im do dey go house. im tell security say mek dem open gate, as dey opon gate, nayim some bad guys come out from no where with gun. gbege am con carryam follow body
Matthies say anytime dey askam say mek im give dem im ATM and im say no, na hot slap him face dey receive
im still say im thank God say Fred still dey alive sha. con still say fred beg dem mek dey givam him cloth as dey nekedam before, so dey gavam.
Na police nayim con carryam reach house for around 3am early mon mon.
police don dey look for the moto sha, as dem don send signal to everi police.
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
Nawah oo 200L student for Uniben, stab her roommate for head.Wan 200 level student of University of Benin, wey name na Becky, nayim we hear say stab her roommat
“Soon, my family will upload my funeral” SA lady yarn how her Naija Ex Husband dey beat her everytime.One South African-lady don come out for public, dey cry for help, after her Nigerian ex-husband, Mr
HushPuppi blast Kcee and Oge Okoye, use style call dem picture thieves.Today HushPuppi share photo of Dollar for snapchat as im board First class plane, con show us im Pa
"I was nobody before 😩😩. I almost gave up" Bobrisky yarn im life tori.Nigerian male Barbie, wey be Bobrisky, brain turn go back, of im past years wey dem arrest am, for
ConversionConversion EmoticonEmoticon