One of P.Square,
Paul Okoye, vex enter im Instagram page, con yarn wetin dey pain am, as he dey hard, to do good thing for Naija people.
if you do, or you no do, dem must talk. if you do big, or small, dem must complain.
Read wetin Paul post for IG;
"You help someone today, they call you show off .... you help in silence, they call you stingy,...#onlyinnaija ...to an extent even when people need serious help, going public seeking for help or trying to raise fund, u will still hear some people saying
"must they go public " mehhnnn ..... I taya!!! .... yes I know some will say ur reward is in heaven ...but then must you kill and discourage while we re on earth!! Am sure as am typing these words now, some English teachers are cheking my grammar.. that's the life we live in... have a great week all
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
Man beat im wife wey carry belle to death, after im hear say she carry girl pikin.One human rights Lawyer, wey name na Emeka Ugwuonye, don yarn us wan tori wey dey make us dey cry,
Photos: Actress Mercy Aigbe Gentry 7 years marriage don crash after her husband Lanre give her major beating inside the marriage.LIB don come out dey yarn sey Mercy Aigbe marriage don crash after her husband give her major beati
Body sweet Peter Okoye of psquare die, as footballer Samuel Eto’o branch im Mansion.Footballer, Samuel Eto’o, as we dey talk so dey inside Naija.
The footballer land Naija, con br
Koko Master D'banj enter 37years today, con release the tracklist of im new Album #kingdoncome Yes oo, today na the kokomaster D'banj 37th birthday.
As he be, D'banj just release im first pikin
ConversionConversion EmoticonEmoticon