FalztheBahdGuy ft Richard Mofe-Damijo, Jide Kosoko & IK Ogbonna For New Music Video for “Baby Boy”



As he be, Falz no dey waste time, to mek sure say, im dey up im game, inside Naija Music.

Yea naxo Falz release the Official Video of im latest hit track, “Baby Boy“.

Image result wey dey for baby boy by falz

Clarence Peters nayim direct this one, while IK Ogbonna and veteran actors, Jide Kosoko & Richard Mofe-Damijo, show face for this video.

#PressPlay



Previous
Next Post »

Featured Video