This morning Big Brother housemates,
T-Boss and
Bisola enter the same trouser, as dem argue serious argument for kitchen, ontop how to manage the kitchen.
Still same today,
T-boss wey dey yarn matter with
Efe, yarn say, 25million na nothing to her, say she fit spend am for one week, she con still say, she get guys, wey dey eye her, and dem get private jet.
Tboss say, she no come BBN because of the money, na because of say, she won build relationships, wey go give her something, wey pass the money.
Watch video below.
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
“My dogs eating better than some of y’all”. Davido brother Adewale Adeleke yarn.Singer Davido brother, Adewale Adeleke, don come out dey yarn say, im dog eat beta pass some o
Naija Senator want mek dem ban Big Brother Naija, as na Kissing, sucking and fingering nayim full inside.One Ogun state House of Representatives member, wey name na Segun Adekoya, don cry say mek dem ban
Nicki Minaj share picture for Instagram as she dey flow with Wizkid.Oya na, Naija to the world! Wizkid don really dey show us say, im dey enter the world.
This on
Comedian AY no fit control im happiness after dem name street afteram.Ayo Makun aka AY wey be Ace comedian, filmmaker and actor, nayim happy like say tomorow
ConversionConversion EmoticonEmoticon