We don hear say, those two soldiers wey beat one cripple man anyhow for Onitsha inside Anambra state, don enter jail.
According to the Nigeria Army as dem post for their Facebook page, don yarn say, dem don dey deal with those two soldiers, wey beat cripple. say dem demote dem from their position, jail dem for 21 days, con give dem hard labor join.
This two soldiers beat this cripple, as if im commit won big crime, sote dem troway im wheel chair, wey im dey manage.
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
IPOB Oga Nnamdi Kanu don swear say im go kill former presido Olusegun Obasanjo.leader and Oga for the Indigenous People Of Biafra (IPOB), Inamdi Kanu, don yarn say, former presid
Barbed wire kill thief as im try to jump fence inside Kogi state.Everyday for the thief, one day for the owner, na there God for catch this one.
One thief Die a
Dem go bury the Late Nollywood actor, Samuel Adesanya on May 25.
The family of the Late Nollywood actor, Samuel Adesanya, wey we dey call Pastor Ajidara, don come
Naija Army gbag two fake soldier wey wear their camouflage uniform.Two fake soldiers wey dey collect people money and dey show say na dem get power, nayim we hear say
ConversionConversion EmoticonEmoticon