See wetin Presido Buhari talk talk person yarn about the 2face I no go gree waka wey go shelle for 6th Feb.



 Femi Adesina wey be Presido Muhammadu Buhari talk talk person, don yan say people wey dey try protest ontop this Buhari government, na people wey still dey think about the last election.


Adesina yarn say, the February 6th nationwide, I no go gree waka, na people wey still dey vex say former presido Jonathan no win, and na people wey dey support the former presido, dey carry this waka for head.

Read also: #wewillprotest 2baba i no go gree waka, nayim we hear say dem push from 5th Feb enter 6th Feb as Buhari go enter Naija that same day 6th.

The presido Buhari, talk talk person, yarn this one for one interview ontop lagos talk radio 91.3 FM.

Read wetin im yarn.

“This is a country of about 180 million people. It is impossible for 180 million people to think the same way. Yoruba has a saying that is you all sleep and put your head in the same direction, then you are all foolish because you would be breathing in one another's mouth and lungs,“Don’t forget the last election and how it went. Somebody scored 12.5 million votes, another scored about 15 million votes. There are some people who are still in that election mode. They have not gotten out of it and till today, they are still living and "rheumatisizing.

“What they don't know is that that past is gone and gone forever. Majority of those calling for the protest are still in election mode. Majority of them are people that have resolved not to see anything good in this administration simply because the man they wanted lost at the polls,”.

Previous
Next Post »

Featured Video