Many Naija people, nayim we see this morning, as dem dey come back from United Kingdom.
Dem land for the cargo terminal for Murtala Muhammed International Airport (MMIA), inside Ikeja Lagos, for one Air bus aircraft, wey land for exactly 7:40 a.m.
People wey come down from the aircraft, na prisoners wey go complete their jail terms, inside Naija.
Dem still yarn say, 41 Naija people, nayim come down form the aircraft. 33 males and 8 female.
DailyTrust yarn say, some don old, and dem be like people, wey go soon die.
National Emergency Management Agency (NEMA), Nigeria Immigration Service (NIS), Olokpa dem and aviation security people dem, nayim waka go welcome dem inside Naija.
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
OAP Daddy Freeze drag Bobrisky come out after Bob wear fake Rolex wristwatch.Bobrisky wey dey call imsef king of Snapchat, enter im Snapchat account yesterday, dey show off say
Jim Iyke write letter give fans wey blast am for say im offload piss for side of road.Today, Nollywood Actor, Jim Iyke, post picture of imsef as im dey offload piss for side of ro
12 years old boy die after man seriously touchlight am for 2 weeks.Pidgin News: Police don yarn say, dem must, carry one Abubakar, enter court again, after court sent
EFCC don see about $38m, N23m and £27,000 inside one house for IkoyiEconomic and Financial Crimes Commission (EFCC) don fine another big money inside one House 1
ConversionConversion EmoticonEmoticon