More than Hundred Muslim and Christians, wey dey teach for public school, inside Taraba state, for on Monday, enter town, dey do we no go gree waka, ontop salary matter.
The teaches, wey be Muslims and Christians, come out, to do the, we no go gree waka, after the Government, don dey hole dem salary, for between three and eight months now.
As he be, the teaches enter Yamusala Eid praying ground, inside Jalingo for special prayer and fasting.
David Bako, wey be one of the teachers, yarn say this fasting and prayer go last on till the Government pay dem, their salary
Read wetin im yarn
"We resorted to seeking dine intervention as our governor kept mute and closed his eyes on the plights of we teachers," "Many of us are in traumatic conditions, some of us have been ejected by landlords"
ConversionConversion EmoticonEmoticon