Jamb enter their Twitter, dey yarn say, the date month for Jamb na May 2017, but dem go soon bring out the main date for the exam, inside May.
Jamb don yarn say, Jamb exam go start inside Naija, inside May 2017 and say, mek every student shine their eyes, mek dem no go fall ontop, wuruwuru people hand, and people wey dey bring fake date.
“2017 UTME is scheduled to hold in May 2017. Actual dates will be announced soon. Beware of false dates and fraudsters.” Jamb yarn
Dem say, even as the date for the exam, don come out, dem never start to sell the forms.
Prof. Ishaq Oloyede, wey be the JAMB registrar, yarn say, the reason wey dem never start to sell the form, na because of some issues wey dem dey get, with scratch cards, and change of Jamb time table.
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
Chisus, see the 9 years old Naija girl wey get six packs and biceps.Wan Fitness Trainer today, enter im Social Media, con share the picture of wan 9 years old Nigerian
FG don declare May 1st as Public Holiday. Federal Government don yarn sey Monday, May 1, 2017, go be public holiday, based on workers Day.
Man beat and Chain wife for I beta pass my neighbor generator, from night till the following morning.37 year old, Ifeanyi Ajaero, nayim Ogun state police command arrest, for say, im chain im 28 year o
Covenant University, don suspend 200 student, for sey dem no attend the school Easter program.Dem don suspend 200 students wey dey the Covenant University, Ota, Ogun state, for say dem no atten
ConversionConversion EmoticonEmoticon