Harry Song, wey been get small beef with im formal record label, Five star Music, sote dem carry police come arrest am, don release this mek sense photo of imself.
The reggae blues and Samakwe singer, release this mek sense pictures, of imself today.
As he be,
Harrysong, still dey give us mek sense gbedu, and im go stop at nothing, to mek sure say im become legend inside the Naija music industry.
The beef between im and im former record label, don settle sha, thanks to
Daddy showkey, wey chuck mouth inside the matter.
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
#BBNaija2017 : Oya See why Efe put TBoss, Debie-Rise, Bassey and Bally for Eviction this Sunday.After Efe come out as Oga kpatakpata for the House, ontop the Big Brother Naija show, Biggie
Tiwa Savage photos mek men eyes fall, as she slay for the cover of Parallel Magazine Special Edition.Award-winning singer, wey be Tiwa Savage, nayim cover Parallel Magazine special edition like her hu
Musician 9ice don dey on a wavy level as im surprise us with dreadlocks hairstyle.Naija musician, 9ice, don surprise us with im new hairstyle, e be like say the guy don join bad gan
Tonto Dikeh disown Churchill Olakunle as the papa of her pikin, as she dress like man for her pikin father's Day cerere for school.Hmmm, Tonto Dikeh don carry another matter put for ground, wetin you think, na another war bet
ConversionConversion EmoticonEmoticon