Video: Falzthebahdguy release Official Video for im new Music "Wehdone Sir" as im yan many things wey ordinary man dey face inside Naija.



Falzthebahdguy just release im new music video. im call this one 'Wehdone Sir' 


For this mek sense music video, wey Clarence Peters shot, Falz yan about people wey dey suffer, to mek sure say dem pay their tithe, for church and how their pastor dey enter Forbes list.

This thebahdguy, song don enter every where for social media, as he talk about plenty things wey the ordinary man dey face, and do inside Naija.

Watch video below..
           
      


Previous
Next Post »

Featured Video