Oya mek una kill una sef. MMM don kukuma come back, before the day wey dem talk 14 January.



Oya mek una kill una sef. MMM don show, before the day wey dem talk 14 January.

Image result wey dey for MMM

Last year, MMM vanish as dem go celebrate Chrismas, sote people dey think say dem no go come back, and some even kill dem self as their money dey inside.

But now MMM don come back. as we see am for their twitter account today wey dem yan say

 ‘This is to officially inform you that MMM Nigeria is open for business a day earlier than promised! Let’s go there Nigerians’



Previous
Next Post »

Featured Video