Troop gbag four Boko Haram for Borno.
27 Task Force Brigade troop wey dey inside Bara, for Borno state, nayim we hear say, arrest 4 Boko Haram terrorists on Wednesday afternoon as dem dey escape.
Dem say the names of the Boko Haram member wey dey try escape na
Muazu Gogobir, Mamman Shuaibu, Muhammadu Muhammadu and
Isah Ibrahim.
The troop arrest dem with 100 okada for the town border.
As the matter be, the troop dey do some investigation waka ontop dem.
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
ConversionConversion EmoticonEmoticon