As dem talk am, hair nayim dey complete the beauty of woman.
Over time oyibo don change plenty things inside we naija as all old thing don pass away and everything don turn new.
For those old days
, puff puff, songaps, tie tie wey we dey plart with black thread 'made in China' overmatting, shuku, paatewa dey thrend.
We sey mek we throw back this hairstyle, wey some of us dey rock, dey do big girls, as he go remind you of those days
You still remember the names of the hair? We don name some, oya name the rest.
 |
twist tie tie hairstyle |
 |
Tie Tie hhairstyle |
 |
The perewinkle style |
 |
puff puff |
 |
Didi aka inner weaving hairstyle |
 |
shuku |
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
ConversionConversion EmoticonEmoticon