French police arrest 16 people wey get hand for Kim Kardashian robbery base on DNA test.
Last year for October, 2016 for inside Paris, some arm robbers attack reality star
Kim Kardashian, collect all her jewellery wey cost millions dollars.
But now, God don help her catch this bad people as French Police, for this Morning arrest 16 people for the robbey wey happon.
As the matter be, dey arrest this people , base on DNA wey dem carry ontop some jewellery, wey the robbers leave before dey tear race.
Some days before this arrest, Kim Kardashian enter public as she don dey hide for months now.
She even talk about wetin happon that day, day wey she no go forget, as dem robb her.
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
Atleast 5 people die and 30 injure ontop bombing gbege wey shelle for Somalia this morning. 5 bad men, with gun and bomb, gbege one hotel for Mogadishu, inside Somalia this morning, dem kill
Lionel Messi don swear say im go end im football career for Barcelona FC.Lionel Messi don yarn say, im go die for Barcelona FC, as to finish im football career.
“It’s
Ghanaian actor wey turn pastor, Majid Michel, preach God yarn to military men inside Congo.Ghanaian actor wey turn pastor, Majid Michel, preach God yarn to military men inside Congo.
Th
"tufaced being" "lazy artist despite all your gifts". Blackface don blast 2baba again As he be, Blackface, never forget the fight wey im and 2baba get.
Black face come out for Instag
ConversionConversion EmoticonEmoticon