Hmm you don hear of the #deadpose challenge, wey dey trend now for social media?
Eh eh South African people don come with this new one, as plenty people don dey pose, as if dem don die.
This tried wey plenty people no like start from South Africa. Dey call am 'The dead pose challenge' just like the
mannequin chellenge wey trend for Instagram late 2016.
Even South African rapper,
AKA, join do this deadpose.
As he be, dey say this #deadpose start from Facebook, now #deadpose don grow fast, enter twitter and plenty young people don put head inside.
See more photo.
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
KwekeO!!! Photoshop help actress Oge Okoye increase her hip and Naija people don drag her come out for social media.We don catch Oge Okoye for say she increase her yash hip with Photoshop.
As the matter be, the
Even with marriage wahala Churchill Olakunle fine time wish im wife Tonto Dikeh happy Birthday today.Actress, Tonto Dikeh enter another year today, we know say she and husband get serious drama, but t
Parents don plan to troway pikin, after dem born am yesterday inside Benue state.Activist and philanthropist Ukan Kurugh, yarn say, dem born this pikin for yesterday, July 31, arou
"my dad never wanted me to be an actor – he wanted me to be a lawyer.” Funke Akindele yarn40-year-old Actress, Funke Akindele-Bello AKA ‘Jenifa‘ don come out dey yarn tori ontop wetin she f
ConversionConversion EmoticonEmoticon