85 years craze woman kill her self inside Kano



One 85 years old woman nayim we here say kill her self 


As the matter be, this 85 years woman name na Salamatu Hassan, she kill her self for yesterday Sunday January, 8th, inside Jar-kuka Village for Gezawa Local Government area kano state yesterday.

Salamatu wey dem say, dey craze , nayim dey see hang ontop tree, as she kill herself, inside her village.

Her grand pikin, wey name na Muhammed Ibrahim, tell news people say, im grand mille, don dey miss for two days, ontill, im family people hear say, she don kill her self.

Magaji Musa Majiahe, wey be the state Police Public Relations Officer, say yes o, this woman really kill herself and say dem go bury her, as islam dey bury their people.

Previous
Next Post »

Featured Video