The United States President Donald Trump 10-year-old son wey name na Barron nayim wey see for the US Capitol as dem dey swear for im papa as the 45th president of America.
Baron even chimgum im mama Melanie for the inauguration cerere today Friday, January 20, 2017. Baron face nayim we just dey see all through im papa Inauguration.
another of trump pikin na Donald Jr, Eric,Ivanka and Tiffany.
Dem don swear for Donald Trump as the 45th presido of United States of America after Mike Pence take oath as the vice presido
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
ConversionConversion EmoticonEmoticon