He don reach this level? Sote teaches do fasting and prayer sake of salary inside Akwa Ibom



kweke oo lol he don reach this level, i know say he bad but i no know say he bad reach like this



This one happon yesterday inside Akwa Ibom ibom plaza Uyo where Teachers do fasting and prayer session.
dey do this one sake of this administration no dey do dem well, dey no  gree post dem go school where dey go fit work, after dem receive appointment letters from the State Secondary Education Board(SUBEB)  for last year, dey never still post dem go any school go teach,

 Nayim dey comout dey do fasting and prayer after dem don wait for many months now, for this administration to post dem. dey con dey do fasting and  prayer ontop this matter,  to mek sure say Baba God enter, check,look and touch the heart of the state governor Emmanuel Udom.

Emmanuel Udom.comout dey say hmmmmmmmmm all this teachers dem wey dey complain, na dem carry fake appointment latter waka come.



Previous
Next Post »

Featured Video