Oyo state Gov wife honour police woman wey dey control traffic inside Rain



Oyo state Governor wife wey name na Mrs Florence Ajimobi don honour that police woman Maryam, wey dem see dey control traffic under rain. 


Mrs Ajimobi tru the commissioner for Women Affairs Mrs Atinike Osunkoya give maryam commendation letter and money for Police Headquarters for Eleyele inside Ibadan for on Thursday, August 4th.




Previous
Next Post »

Featured Video