Dey don bring out wetin cause the death of the Veteran actress Bukky Ajayi
Her children talk this one for interview wey dey get with Vanguard
Claudius Akinwade Peter-Thomas wey be Musician and the second pikin say im mama get plenty health wahala befor she die like "cancer of the breast, diabetic and she dey hypertensive",
Im say im mama mek sure say all her pikin dey well even as she dey art film.
Kunle Fawole wey be her last born self comfirm say yes, her mama get that sickness, she still she dey with her wen she die.
Read wetin Claudius Akinwade Peter-Thomas talk
"Mummy has been struggling with her health, she had cancer of the breast, diabetic and was also hypertensive",
Read wetin Kunle Fawole talk.
“I and mama were in the living room with some of my friends when I noticed that her heart wasn’t moving, I mean like she stopped breathing."
"Immediately, I checked her pulse and called my elder brothers. We felt her pulse and heartbeat, did everything possible. But alas, she has passed on. And that was at about 11:23 am on Wednesday."
"She was a bit ill before this happened. She had been ill for a number of years now. She had stroke some couple of years back."
"There was a time she also had cerebral malaria. She became diabetic, hypertensive and also suffered breast cancer before now”.
Hmmmm Only one person
As the matter be, this her death don mek evry Nollywood people dey shout Eyahhh as dey don loss better person for the industry.
ConversionConversion EmoticonEmoticon