The Former Nigerian Security Organisation, NSO Oga, Umaru Shinkafi don Die for 79 years.
Im daughter
Hajiya Fatima Shinkafi wey be the commissioner for finance and industry comfirm im death
She say im die after “long standing heart disease”.
She still say dey go carry her papa body come Naija on Thursday and dey go buriam for sokoto after the funeral prayer.
Shikafi get three wives and five children befor im die
Dey bornam for January 13th 1937, na police im first be as im start life for 1959, im been be the Federal Commissioner for internal Affairs for 1975
Presido Buhari don come dey say Eyahhh say the man na good person as im be one the people wey mek naigeria as he be todauy
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
Barbed wire kill thief as im try to jump fence inside Kogi state.Everyday for the thief, one day for the owner, na there God for catch this one.
One thief Die a
"I get mad when broke guys dm me" Davido baby mama Sophie Momodu yarn.Davido Baby Mama, wey be Sophie Momodu yarn say, she dey para anytime wey broke guys enter her DM,
Photos: Actress Mercy Aigbe Gentry 7 years marriage don crash after her husband Lanre give her major beating inside the marriage.LIB don come out dey yarn sey Mercy Aigbe marriage don crash after her husband give her major beati
Parents don plan to troway pikin, after dem born am yesterday inside Benue state.Activist and philanthropist Ukan Kurugh, yarn say, dem born this pikin for yesterday, July 31, arou
ConversionConversion EmoticonEmoticon