Naija Army don save about 5,000 people wey Boko Haram carry



On sunday Nigeria Army say dem don rescue about 5,000  people wey boko haram carryu waka for inside burno state.
This one happon for  Zangebe, Maiwa, Algaiti and Mainari villages for Mafa Local Government Area for inside burno

Colonel Sani Usman, wey be the Diractor of Army Public Relations talk for one statement say dey kill 8 Boko haram members wen the troop wey dey 21 Brugade gbege dem.

Im still say troops wey dey 7 Division Garrison Rapid Deployment Force self carry dem self do clearance for the community.

Read him talk

“Elements of Nigerian Army 7 Division in conjunction with Mobile Police Force on Saturday conducted clearance operations in Musa Yiwa, Ladin Buta and Bazaka villages.

Other villages include Kesa Gala, Talba, Fahinde, Shirori, Gizina, Maska Aribe and Maska Lawanti, all in Mafa Local Government Area of Borno,”


Previous
Next Post »

Featured Video