Militant dem wey reach 100 don gbege people for imushin community, Ogijo area for inside Ogun State.
This one shele for one raid wey Niger delta milatant do on June 17.
cutlass o,gun o, everi evri wey fit kill persin, nayim dey carry come. dey kill people for the area.
dey kill one man wey name na Waheed Buhari , dey say dey shot am die for front of him house. even him pikin self carry gun injury her name na Mariam
Dey even say dey kill one Oladele Ogundare as him dey come bck from travel as dey shot shot him moto scatter.
even Umoru wyn dey enjoy im food, dey run follow am con kill am, dey even kill one Muslim pastor''
if i say mek i talk things wey dem do eh, he go shock you, soteee you go dey cry
hmm, dey evn scatter and robb about 25 shops. and some peple say dey be ijaw youth and say dey go come back con continue.As na wetin the militant dem talk...
As the matter dey go the Ogun State police Public Relations Office, Muyiwa Adejobi say na only tree people die ontop the gbege.
Read wetin himtalk ontop the matter
“Around 11pm at Ereko Community, Ogijo, some hoodlums numbering about 100 invaded the community and started shooting sporadically. Bullets hit one Waheed Buhari and his daughter, Mariam. While Buhari died, the daughter is still at the hospital. Two other unidentified corpses were found, making a total of three deaths,”
“Information from eyewitnesses showed that the hoodlums were militants and they came from the riverine area."
Him say the matter never end o, say police go waka mek sure say dey look inside the matter wella
ConversionConversion EmoticonEmoticon