Diego Maradona don come out dey beg Messi say Abeg, abeg, na beg i dey beg o. No retire from international football.
As Chile win Argentina for the Copa America for penalty kick Messi say him won retire and this na the 4th time dey don Dey loss this cup, dey loss world cup 2 years ago con still loss the copa for 2007 and 2015.
As the matter be no be Messi plan to retire, Messi say na decision wey
Argentine Football Association (AFA) don Already mek.
Read wetin Maradona talk...
'Messi has to stay in the national team. He will go to Russia in form to be world champion. He has to rely more on boys who can help take the team forward and less on those who say they have to go. Those who are saying he should quit are doing it so that we won't see what a disaster Argentine football has become.'
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
Sport minister Barrister Solomon Dalung, don yan why dey never pay super Falcons.No money to pay super Falcons, we no know say dem go Win AWCON: Sport Minister Barrister Solomon Da
Manchester United don finally sign the Swedish Striker ''Zlatan Ibrahimovic''Manchester United don sign Zlatan Ibrahimovic
Manchester United write this one for their web
Cristiano Ronaldo, don cross im heart say, im must deal with one German Magazine after dem claim say, im pay woman $375K, after im rape her. Cristiano Ronaldo, don vex con seriously bash one German magazine, for say dem claim say, im rape o
Football fans enter twitter dey lash Messi sake of im retirementFootball fans don enter twitter dey gbege Messi.
As the matter be, plenty football fans both the
ConversionConversion EmoticonEmoticon