bill wey if dey pass go mek jamb result valid for 3 years from this year wey we dey don pass second reading for senate yesterday june 1st.
Na Senator Joshua Lidani from Gombe nayim dey sponsor the bill
Wey dem dey talk on the matter wey concern the bill, Senator Sam Egwu say him support the bill but say the extension of the JAMB results for three years go cause plenty confusion since most of the Universities, especially government schools,get limited space.
Senate President Bukola Saraki self support the bill. All The senators later con vote say dey support the bill. So dey con forward the bill go senate commitee for tertiary education and TET Fund so dey go look into the matter wella.
ConversionConversion EmoticonEmoticon