Why some peopel wicked like this. Remember that pikin wen her step mama cut like fowl wen she won eat. see wetin person dey talk... Because say the pikin come from north, no mean say na Boko Haram... And na even small pikin wen no know anything.. Nayim this guy con dey talk as if... Mtcheeee
Abeg see him comment.
ConversionConversion EmoticonEmoticon