Two pikins nayim we hear say die this early mon mon, as fire gbege bring down one house for along SDP Road inside Bonny Local Government Area for Rivers State.
As e be, security join body dem, still dey chuck eye, dey fine wetim cause this fire gbege.
The CTC Chairman for the Bonny Local Government Area, wey be Hon. Sim Emmanuel Hart, with im Secretary Lady Helen Jack-Wilson Pepple, Supervisors and Advisers for im Council, show face for the place, to comfirm say, this gbege na true.
ConversionConversion EmoticonEmoticon