Woman for Anglican Diocese for last Sunday, para enter street do we no go gree waka ontop their Bishop.
As he be, the Bishop name na
Erifeta, and na Bishop of Sapele Anglican Diocese. Mem dey accuse am say, im dey spend and dey misuse the church money anyhow.
The women carry placards, wey dem write... "
Goodbye to criminality" "
Primate Okoh take Bishop Erifeta away" and many others.
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
Comedian Basket Mouth yarn how social media dey affect relationship inside Naija and obodo.Naija Comedian Basketmouth enter im instagram page con yarn how social media dey affect relationshi
“Fuck You, You’re An Idiot, Dirty Looking Igbo Smoker” – Timaya blast Eedris from left to center Ontop Instagram.The Agberipapa 1 of Bayelsa Timaya, don para enter IG, con give rapper Eedris Abdulkareem better la
See Photo: Lady yarn wetin her boyfriend do for her after she break her leg for serious accident.One lady, don yarn tori wey go melt your heart ontop how her fiance, stand gidigba for her side, wh
See Photo: IG of Police Idris Ibrahim pay Governor Ambode August visit as im enter Lagos House, Ikeja, on Thursday.Inspector General of Police, Mr. Idris Ibrahim waka enter Lagos House, Ikeja, on Thursday, August 3
ConversionConversion EmoticonEmoticon