M.I. Abaga enter im twitter account, dey yarn us say, im don dey work on im 8th studio album.
Una know
MI Abaga, as one of Naija successful rapper, wey dey blow everywhere with im mek sense Lyrics.
The baba for Lyrics post for twitter say, im go soon release im 8th studio album.
Well we still dey wait, and we fold our hand, to see how this new album go be.
I dey sure say, e go mek sense!
See wetin im yarn for im twitter.
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
#BBNaija See the reasons wey T-Boss fans yarn, ontop why T-Boss go win the #BBNiaja2017Yes o, the last 5 contestant still dey the house, Efe, Bisola, T-Boss, Marvis and Debbie Rise, and
Check out 5 things wey you need to know about our #MCM Richard Mofe Damijo.And our MCM land ontop the 55-year-old actor Richard Mofe Damijo.
As he be, Richard Mofe Damijo
Tonto Dikeh disown Churchill Olakunle as the papa of her pikin, as she dress like man for her pikin father's Day cerere for school.Hmmm, Tonto Dikeh don carry another matter put for ground, wetin you think, na another war bet
Nollywood actress Damilola Adegbite thank God for life after successful surgeryFine Nollywood Actress and model Damilola Adegbite, yarn say, she recently undergo surgery some wee
ConversionConversion EmoticonEmoticon