Like 350 Imams don dey pray for President Muhammadu Buhari, so im go well quick, as im dey sick. New Telegraph yarn.
The imams start the prayer inside every Juma’at mosques, wey dey Borno state for Maiduguri, Jere, Biu and other place.
New Telegraph still yarn say, na the state governor,
Kashim Shettima, nayim tell the imams to pray for presido, as to thank Presido
Buhari, for say im don dey make sure say, Boko Haram, run from the state.
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
Police shot 500 level FUTA student Die, for one kulele we no go gree waka, wey dem do for im village.One 500-level student for the Federal University of Akure (FUTA), nayim we hear say police kill for
#IstandwithNigeria: Naija people for UK enter Nigerian High Commission dey ask for Presido Buhari.Nigerians wey dey UK, as we dey talk, don enter Nigerian High Commission, dey say mek Presido Buhar
Femi Adesina don yarn say Presido Buhari call am today, and body dey shake am, sake of say Buhari call am.We don hear say, Presido Muhammadu Buhari don call Femi Adesina, wey be im special advise
See wetin Presido Buhari talk talk person yarn about the 2face I no go gree waka wey go shelle for 6th Feb. Femi Adesina wey be Presido Muhammadu Buhari talk talk person, don yan say people wey dey try
ConversionConversion EmoticonEmoticon