If dem give you this cake, for your baby shower you go take?
One woman nayim dey give this cake for her baby shower.
lol This one wey be as if dey cut the pikin head comot.
But the tory wey dey inside this cake, dey tell us how the Pikin take dey come out from the mama Belle.
wait o that long black thing na shit?
But seriously person give you this cake you go take? abi you get mind to eat am?.
ConversionConversion EmoticonEmoticon