Ekiti people don comeout dey say dey Suppot Presido Buhari
Dey say dem support im waka wey im dey do, to take catch all the corrupt leaders wey dey carry our money waka.
Today dey con run rally. Dey rally from Fajuyi park. Market women o, business men o, artisans o. all of them nayim put head inside this rally.
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
See Photo: IG of Police Idris Ibrahim pay Governor Ambode August visit as im enter Lagos House, Ikeja, on Thursday.Inspector General of Police, Mr. Idris Ibrahim waka enter Lagos House, Ikeja, on Thursday, August 3
"Presido Buhari go win again and again" Femi Adesina.Talk talk person, to presido Buhari, Femi Adesina, yarn say, Presido Mouhammadu Buhari go win
FG don announce June 26 and 27 as public holiday to mark Eid-el-Fitr.The Federal Government don yarn say Monday, June 26 and Tuesday, June 27 go be Public Holiday as to
Naija Senator want mek dem ban Big Brother Naija, as na Kissing, sucking and fingering nayim full inside.One Ogun state House of Representatives member, wey name na Segun Adekoya, don cry say mek dem ban
ConversionConversion EmoticonEmoticon