Police kill 3 Arm robbers for Asaba.
Dey display 3 arm robbers body for Anambra state police command for the Anti Robbery Squad headquarters on Wednesday July 20
Mr. Ali Ikechukwu wey be the state Police Public Relations Officer, say dey hear about the robbery wey this arm robber dey do, say Delta state police arrest dem con carry dem give Anambra police
Mr. Ali Okechukwu say dey kill the 3 robbers wen dem dey robb for Nibo, im say dey shot 2 female robbers self one name na chuma Anyichie and anoda one as dem dey exchage bullet with SARS for Nnebisi road for Asaba
Im still say the two 2 girls get bullet injury say dem dey hospital
Things wey dey collect from their hand na Two AK47 rifles, twenty four rounds of live ammunition, one pump action, five local short guns, one cutlass, five expanded cartridges, one Toyota four runner Jeep, one pathfinder Nissan Jeep, and one Toyota Sienna, Oda one na AK Two gun, plenty handsets and bag wey Marijuana dey inside.
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
Diamond Bank staff dem wear school uniform enter work to celebrate Children's Day.See the way, wey Staffs of Diamond celebrate Children’s day, wetin you think?
As he be, the sta
See photos from the Actor Olumide Bakare burial wey shelle inside Ibadan today.The Burial Ceremony of Veteran Nollywood Actor, wey be Olumide Bakare shelle today, inside Ib
Fathia Balogun, Toyin Aimakhu, Yomi Fabiyi and others show face for late Moji Olaiya memorial tribute.As e dey shelle, the memorial tribute to honour the late Nollywood actress, Moji Olaiya dey shelle
OAP Daddy Freeze drag Bobrisky come out after Bob wear fake Rolex wristwatch.Bobrisky wey dey call imsef king of Snapchat, enter im Snapchat account yesterday, dey show off say
ConversionConversion EmoticonEmoticon