He be like say beefing don dey start for polititcs just like celebs dem
PDP don enter twitter dey talk about buhari certificate o, say him enter office him no get certificate.instead na 40 young lawyers, 13 senior advocate im carry for im case..
Read Leave Buhari Certificate alone O!,or we go sue you; Garba shehu
people wey dey support Pdp don enter dey say na true o and some dey say sense dey inside
Oya read their comment here
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
Photos/Video: Presido Muhammedu Buhari don Finally enter Naija today.President Muhammadu Buhari don enter Naija today Friday for about 7.40a.m.
After 51 days, wey M
Video:Ground open, as crowd gather, to see Barack Obama wey waka for New York street.Yesterday, Ex-Presido of United States Barack Obama nayim dem see dey waka for New York street.
Presido Buhari don cancel im plan to waka enter Sambisa forest.Presido Muhammadu Buhari don cancel im waka, as im plan to enter former head quarter for Boko Haram
APC plan to arrest Peter Okoye, after im yab FG, as FG plan to ban music videos shoot outside Naija. All Progressives Congress, APC, youth renaissance group, don drag Peter Okoye of P-square come out
ConversionConversion EmoticonEmoticon