Harrysong, jollificate with im people, pop over N300,000 gold Ace of Spades.
The Reggae Blues master, wey dem release yesterday, after im former record label, Five Star Music arrest am yesterday morning, January, 27 for say, im do wuruwuru for the contract, wey im get with dem.
Desmond, wey be the singer manager, confirm say police don release Harrysong yesterday afternoon. Desmond say na small matter, and people, dey do the matter , as if na won big one.
We hear say Harrysong, three years contract suppose end this January, but Inside November, 2016, Harrysong yan say, im don leave Five star Music, go open im own label, wey im call Alterplate.
After the release, the guy jollificate with im people, as im pop 300,000 gold Ace
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
ConversionConversion EmoticonEmoticon